Wednesday, June 17, 2009

ITS TAKING OVER- MORE LOL, LMAO, BRB! CHATTING SLANGS ARE IN.

A friend sent this really interesting piece to my mail, you know, just when i was thinking i had had enough of abbreviations like LOL and LMAO, this dropped from the sky. I was thinking that since the world was becoming so IT invovled and fast paced, we might as well adopt some of these technological slangs into everyday use. Like if i heard a joke, instead of wasting all the time laughing in complex sounds, i could simple just say "Oh, that was funny, lol, lol." See?
READ AND ENJOY:
My peoples,E don reach time wey we, as origina Niajapeoples go stop to dey use abbreviations like LOL, LMAO, ROTFLMAO, BRB,WAS, etc etc. When we fit dey use abbreviation for our own exceptionalstreet lingua.why?
1. ur at work and ur chattin, no amount of spyware and things go botheryou, u go still fit yab ur boss NS(nothin spoil) whilst u still deyanswer the mugu YB (Yes Boss).
2. Since our slangs are non-tribal, who knows, maybe this will furtherfoster the bond one a ONE NAIJA, especially since its written and thusthere's no chance of Danjuma pronouncing anything hilariously.
3. Hey, why not, I'm sure it'll be fun learnin and more funindoctrinating others too.NLT (I shant translate this).It's a hell of Lingua.So peoples, LGT!1. LWKM - Laugh wan kill me2. LWKMD - Laugh wan kill me die3. MIDG - make i dey go
4. WGYL - we go yarn later
5. IGA - I gbadun am
6. ICS - I can't shout
7. DJM - Don't jealous me
8. WBDM - Who born d maga
9. UDC - U de craze
10. NUS - Na u sabi
11. WSU - who send u
12. OSABZ - over sabi
13. ITK - I too know
14. WDH - wetin dey happen
15. NDH - nutin dey happen
16. FMJ - free me jo
17. BBP - bad bele people
18. HUD - how u dey
19. WKP - waka pass
20. BBG - baby girl
21. KKL - Kokolette
22. MML - mamalette
23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)
24. NTT - Na true talk
25. IKU - It koncain u?
26. NDM - no dull me
27. LGT - let's goo there
28. IFSA - I for slap am
29. IGDO - I go die o
30. YB - Yess boss
31. NLT - No long thing
32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)
33. CWJ - carry waka jorh
34. WBYO - wetin be your own
35. U2D - U 2 do
36. U2DV - U 2 dey vex
37. MKG - maka gini?
38. WSDP - who send dem papa
39. INS - i no send
40. INFS - i no fit shout
41. WWY - who wan yarn
42. NBST - no be small thing
43. NWO - na wah oooooo
44. NMA - no mind am
45. MIHW - make i hear word
46. NBL - no be lie
47. NB? - na beans?
48 wd - wetin dey
49. UNGKM - u no go kill me
50. o2s - omo 2 sexy
When i went through the list, it wasn't that bad, i see myself adopting some of them during chats and smsing. But they failed to incorporate now common phrases like Gbo Gbo Bisgs Geil and Gasto Belong. We'll see.

No comments: